Episodes
7 days ago
7 days ago
Wetin you sabi, na myself myself?
7 days ago
7 days ago
You go fit do the one wey you suppose do as you sabi am?
Sunday Sep 01, 2024
Sunday Sep 01, 2024
Say you sabi am na ogbonge!!
Sunday Sep 01, 2024
Sunday Sep 01, 2024
Your kunu go grow as you sabi the two side.
Sunday Aug 25, 2024
Sunday Aug 25, 2024
You go miss road o!!..,if you loose-guard!!
Sunday Aug 25, 2024
Sunday Aug 25, 2024
Sabi yourself make you no loose-guard!!
Sunday Aug 18, 2024
Sunday Aug 18, 2024
Say you sabi your kunu go helep you grow?
Sunday Aug 18, 2024
Sunday Aug 18, 2024
You sabi wetin dey your kunu
Sunday Aug 11, 2024
Sunday Aug 11, 2024
You gats sabi your two side.
Sunday Aug 04, 2024
Sunday Aug 04, 2024
Sabi say you get two side
Friday Aug 02, 2024
Friday Aug 02, 2024
Sabi which one you be, omomo abi elder?
Sunday May 19, 2024
Sunday May 19, 2024
Las las the things dem wey you supposed do, wey be your paddi, how you do am, go show for wetin e go be.
Sunday May 19, 2024
Sunday May 19, 2024
Make e for better, na our hand e dey ooooo...
Sunday May 12, 2024
Sunday May 12, 2024
No run from wetin you suppose do, DO AM!!!!!
Sunday May 12, 2024
Sunday May 12, 2024
To be Oga.... You sabi wetin e mean?
Sunday May 05, 2024
Sunday May 05, 2024
E no get as e hard reach, you gats choose.
Sunday May 05, 2024
Sunday May 05, 2024
Comot over sabi, make you fit grow.
Sunday Apr 28, 2024
Sunday Apr 28, 2024
Na who dey think well, dey do well.
Sunday Apr 28, 2024
Sunday Apr 28, 2024
Comot chuku-chuku before you choose.
Sunday Apr 21, 2024
Sunday Apr 21, 2024
To sabi truth, nor hear only one side
Sunday Apr 21, 2024
Sunday Apr 21, 2024
Before you choose side, think am Wella
Sunday Apr 14, 2024
Sunday Apr 14, 2024
Your freedom no be to dey do anyhow
Sunday Apr 14, 2024
Sunday Apr 14, 2024
The freedom wey you get, you Sabi use am?
Sunday Apr 07, 2024
Sunday Apr 07, 2024
No let people tell you wetin freedom suppose be.
Sunday Apr 07, 2024
Sunday Apr 07, 2024
Tink am by yourself
Sunday Mar 31, 2024
Sunday Mar 31, 2024
Orishirishi wey dey inside freedom.
Sunday Mar 24, 2024
Sunday Mar 24, 2024
As you get right, everybody get too.
Sunday Mar 24, 2024
Sunday Mar 24, 2024
No be only to dey free, orishirishi join am.
Sunday Mar 17, 2024
Sunday Mar 17, 2024
To dey free, e dey follow wetin you suppose do.
Sunday Mar 17, 2024
Sunday Mar 17, 2024
Your freedom dey your hand, how you dey use am?
Sunday Mar 10, 2024
Sunday Mar 10, 2024
Who you want follow so, choose am well.
Sunday Mar 03, 2024
Sunday Mar 03, 2024
Think am again, how you fit use am ?
Sunday Mar 03, 2024
Sunday Mar 03, 2024
You sabi the ogbonge Waka to freedom?
Sunday Feb 25, 2024
Sunday Feb 25, 2024
You don think wetin e be?
Sunday Feb 25, 2024
Sunday Feb 25, 2024
Tinz dey wey fit cause kata kata for we freedom
Sunday Feb 18, 2024
Sunday Feb 18, 2024
If wuruwuru dey inside (ptsh) no be freedom
Sunday Feb 18, 2024
Sunday Feb 18, 2024
Na only truth fit give ogbonge freedom.
Sunday Feb 11, 2024
Sunday Feb 11, 2024
Na your hand e dey o, how you use am?
Sunday Feb 11, 2024
Sunday Feb 11, 2024
As you don think am, wetin freedom mean?
Sunday Feb 04, 2024
Sunday Feb 04, 2024
To dey free, wetin e mean?
Sunday Jan 28, 2024
Sunday Jan 28, 2024
No leh para blind you, use am well.
Sunday Jan 28, 2024
Sunday Jan 28, 2024
E no get as the para want be, na your hand e dey.
Sunday Jan 21, 2024
Sunday Jan 21, 2024
Sunday Jan 21, 2024
Sunday Jan 21, 2024
Your para get power, use am well.
Sunday Jan 14, 2024
Sunday Jan 14, 2024
E dey your hand, sabi do am
Sunday Jan 14, 2024
Sunday Jan 14, 2024
Sunday Jan 07, 2024
Sunday Jan 07, 2024
Totori fit be test?
Sunday Dec 31, 2023
Sunday Dec 31, 2023
No be all gbege be bad thing, think am.
Sunday Dec 31, 2023
Sunday Dec 31, 2023
No see am as wahala, see am as wetin go help you grow
Sunday Dec 24, 2023
Sunday Dec 24, 2023
If you gree say you fit do am, you fit do am.